Joeboy - Baby (Official Audio)

12 Views
Published
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyLoveAndLightEP

Lyrics

What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey u dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!

Connect with Joeboy:
Instagram: https://www.instagram.com/joeboyofficial/
Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial
Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/
Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial
YouTube: https://bit.ly/34vsXwG

#Joeboy #Baby #LoveandLight
Category
Music
Be the first to comment