Magixx - Chocolate (Official Lyrics)

14 Views
Published
Magixx Chocolate
Chocolate Magixx
Magixx Chocolate Lyrics
Chocolate Magixx Lyrics
Chocolate Lyrics
Chocolate
Magixx Love Don't Cost A Dime
Magixx Love Don't Cost A Dime Ft Ayra Starr
Magixx

Lyrics

Ahh turn up oo
Turn up oo
This sexy lady, from the dance floor
Ha, turn up ooo huh
I see your waist
Make I light up Micheal Faraday
Baby come, take me far away
Girl this your yansh, take me far away
Always denge pose you know I’m the one they looking at
Pull up in a Rolls when I Dey for Santa Monica
No Dey denge po all my n***** dem ah rolling loud,
Them ah rolling loud ah ah

Shanowole gba choko
Shanowole gba chokolate la la
Make you no Dey fuvk with my
Make you no go fuck with my pay pay pay
Shano Wole gba choko, shano Wole gba choko Le Le
Me and n***** turning up
Make you no go fuvk with my pepe a


#magixx #chocolate #naija
Category
Music
Be the first to comment