Richard J - Different Vibe (Audio)

30 Views
Published
Richard J - Different Vibe (Audio)

Follow
https://www.instagram.com/richardjbadman
https://www.facebook.com/richardjbadman
https://www.twitter.com/richardjbadman

LYRICS:

And It's Your Boy Richard J
Badman J

Shout out to the girl them
Shout out to the girl, with a big waist me l like them

And every time she come around
All of them boys them go stand firm

Ahye, Cos she a big booty girl, Caribbean girl wey no dey send them

Girl you know say am a Naija boy
Man na bad man you know say me I no well

But anyhow e be girl you must to go low for the boy
One time, me like the way you go down (uuyeeah)

Girl you know you got a different vibe, different vibe
I no go lie you fit to make a man cry, girl you fit to make a man die

You got a different vibe, girl you got a different vibe ooo
I no go lie you fit to make a man die
Girl you fit to make a man cry

Uuyeahh!
See girl I love the way you shey Jeje
Shey Jeje, Shey jeje
Oh yeah, Shey Jeje
Shey Na your body wey dey show me pepper
Show me pepper, show me pepper
Oh yeah, show me pepper

See girl I love the way you shey Jeje
Shey Jeje, Shey jeje
Oh yeah, Shey Jeje
Shey Na your body wey dey show me pepper
Show me pepper, show me pepper
Oh yeah, show me pepper

Oh yeah, Shey Jeje, Shey jeje
Oh yeah, Oh yeah, Shey Jeje, Shey jeje

Oh yeah Shey Jeje, Shey jeje
Oh yeah, Oh yeah, Shey Jeje

Girl you know say me I dey for you
If you show me love I no go lie to you
Them other boys tryna get you,
See I just want to be your man
Your one and only

Girl you know say me I dey for you
If you show me love I no go lie to you
Them other boys tryna get you,
See I just want to be your man
Your one and only

Girl you know you got a different vibe, different vibe
I no go lie you fit to make a man cry, girl you fit to make a man die

You got a different vibe, girl you got a different vibe ooo
I no go lie you fit to make a man die
Girl you fit to make a man cry oh oo

Uuyeahh!
See girl I love the way you shey Jeje
Shey Jeje, Shey jeje
Oh yeah, Shey Jeje, Shey Na your body wey dey show me pepper
Show me pepper, show me pepper, Oh yeah, show me pepper
See girl I love the way you shey Jeje
Shey Jeje, Shey jeje, Oh yeah, Shey Jeje
Shey Na your body wey dey show me pepper
Show me pepper, show me pepper
Oh yeah, show me pepper eh eh

Oh yeah Shey Jeje, Shey jeje
Oh yeah, Oh yeah, Shey Jeje
Category
Music
Be the first to comment