Ruger - Asiwaju Official Lyrics | Ruger | Asiwaju | Official Lyrics

16 Views
Published
Ruger - Asiwaju Official Lyrics | Ruger | Asiwaju | Official Lyrics


LYRICS
•••••••••••

Ku Dat Thin (cook that thing)

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope ooo

See, I'm ahead of them, Asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, Asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me Gen-Z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my lover, lover jus go
My Oyinbo wife don show
Omo my Polo white my face show
Sweet boy for life, they dunno know
Your serious bae dey worry my phone
E don dey sup for back, You dunno
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit loose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, Ogbeni, leave that thing
When I say Kukuruku, Cook that thing

Who dey check? Who dey check am, oya look that thing
Face white, Yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don’t know if you get teeth on the top rating

I fit race with the best team
You wan race me, we no dey do the same thing
Girl e no be Jet Ski, you say weytin?
No go reason me less, Omo you go chop crappin
I do it diligently, won le mi
Won le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo




#ruger #asiwaju #lyrics #lyricsvideo #officiallyricvideo #officiallyrics #officialvideo #song #songlyrics #music #musiclyrics #video #videolyrics #viral #davidvibez
Category
Music
Be the first to comment